- Lyrics
- Album list
Dremo
-
Ojere
I just dey start Una just start to dey get enemies, Ojere! Wait now, why una dey vex? Make I land first, before you bury me, Ojere!
Gat girls online, gat girls in-line T'on fe r'imi, Ojere! All of them fine, but am focking with the finest Won jeri mi, Ojere!
Won kere si mi, mhen Presence mi kon d'awon l'amu, Ojere! But, my guy, Walahi, me I no send them I no get airtime, Ojere!
I no get time, Oje' but they' rolling hand; Ojere!
No be say pe pride Oje' But you' rolling with the best gang, Ojere! These girls dey fumble Them dey form hard-to-get, Ojere!
If she want dey long you, bros Abegi, use your hand, Ojere! About last night; I really blame it on the grey-goose Ojere!
I think say she be Coke bottle But woke up to see bottle of Farouz, Ojere! Find more lyrics at ※ Mojim.com Oh my God! Awon fans mi, E se o Ojere!
I never let the team leave me behind E le bere l'owo Seun, Ojere! Am living life for where i dey So I am straight out on here, Ojere!
Real recognize real, but, you' fake Get out of here, Ojere!
You can ask about me Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me Omo mo ti l'owo, zero smello 'round me Apg and Dmw na dem dey find me
Ose; Ose; E seun, Ojere! Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Zero at the zone; we dey smoke on Alariwo! Ah s'are lo Dubai Emi, Banco, ati Obo 3k Doughs dey for pocket And you know that we spending the Dough Gave her all that D, now she' calling me Daddy o
-
|